Don Jazzy again
I am Dbanj
Or Skibanj like my Jamaican friends call me
When the kokomaster falls in love
You know say waka don pass garri
hey
I am in love, are you in love
Omo you don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
We suppose marry cos you don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
Verse 1
My sweet potato
I wanna tell you my mind, I wanna tell you my mind o
I no understand o
Cos I dey see well well, but they say love is blind o
You see as you dey so, you are the love of my live, you are the love of my live o
I cannot deny o, I wanna make you my wife, I wanna make you my wife o
See I never thought, that I would find someone like you
That would capture my heart and there’s nothing I can do
I used to brag to my friends that I’ll always be a player
But since I set my eyes on you, omo you don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
We suppose marry cos you don make me fall in love o
You don make me fall in love
Fall in love o
Fall in love
You don make me fall in love
Fall in love o…eh
Verse 2
My sugar banana
As I don get you if I say make I hammer
Me I no fit wait o
Make you come follow me make we go see my mama
For better for worse o
We go dey together in any kind of weather
See I no dey joke o
Na truth I dey talk, na truth I dey talk o
My friends dey ask me say
Ol boy what is the matter
Me I dey tell them say, you dey make my head scatter
See I used to lie to myself that I’ll always be a player
But since I set my eyes on you, omo you don make me fall in love
You don make me fall in love o
You don make me fall in love
You don make me fall in love
We suppose marry cos you don make me fall in love o
You don make me fall in love o
Fall in love
You don make me fall in love
ha ha.. eh …eh
Omo you don make me fall in love
You don make me fall in love o
You don make me fall in love
You don make me fall in love
We suppose marry cos you don make me fall in love o
You don make me fall in love o
Fall in love
You don make me fall in love
ha ha.. eh …eh
Omo you don make me fall in love
You don make me fall in love o
You don make me fall in love
You don make me fall in love
We suppose marry cos you don make me fall in love o
You don make me fall in love o
Fall in love
You don make me fall in love
ha ha.. eh …eh